- Chike
- >
- Son Of Chike
- >
- Unto You
Testo Unto You
Testo Unto You
Me, I rather get
So, me, I rather get
Me, I rather get
Me, I rather get
Wetin you want? Tell me what you want
I know that you really wanna see me go mad
But the only thing you go get na silence (Shhh, hmm-hmm) Me, I rather get eye, say what you want
You want me to make a decision in a rush
When you give me hate, I go dey show you love
Me, I no fit try to defeat my conscience
Me, I rather gеt eye wey no fit see
Mе, I rather get ear wey no fit hear
Me, I rather get tongue wey no fit taste (Me, I rather get)
Than to get heart wey no fit love
Me, I rather get eye wey no fit see
Me, I rather get ear wey no fit hear

Unto you, yeah, unto you (To show me love) Unto you, yeah, unto you (To show me love)
Unto you, yeah, unto you (To show me love)
Yeah (To show me love)
I see the signs, industry forced me to read between the lines
Second guess attentions, you know the nature of human kind
'Cause even admiration can easily turn to evil eye
Even now I'm guilty in recent times
Till I began to wrap around
The idea of stepping from energy that is gathered 'round
People dey your story no mean say them dey your chapter now (Chapter now)
My reality is living proof that passion counts
Turn another cheek, you know the music is slapping now
Oh, they try to catch me
They wonder how I'm keeping my heart, I'm thinking family
I should tell them what I'm up to now before they ask me
I been cooking for the record, I'm feeling like Hilda Baci (Ooh-ooh, yeah-yeah)

Than to get heart wey no fit love, oh
Unto you, yeah, unto you (To show me love, to show me love)

Unto you, yeah, unto you (Yasso)

- One Day
- Someone
- Balance Am
- Your Loss
- Egwu
- Apple
- Ego Oyibo
- Lifetime Love
- Not Your Daddy
- Man Not God
Altri testi di Chike
Osebuka Chike Ezekpeazu, Hope Yasso Dennis, Ladipo Eso
Lyrics © CTSO MUSIC
Lyrics powered by LyricFind
Testi Chike
Lyrics © CTSO MUSIC
Lyrics powered by LyricFind
- Testi Ultimo
- Testi Pinguini Tattici Nucleari
- Testi Vasco Rossi
- Testi Jovanotti
- Testi Marco Mengoni
- Testi Lucio Battisti
- Testi Tiziano Ferro
- Testi Cesare Cremonini
- Testi Gazzelle
- Testi BLANCO