- Chike
- >
- Son Of Chike
- >
- One Day
Testo One Day
Testo One Day
My bell don turn alarm
Somethings are not allowed
I don dey on alert
E no mean say I dey rush
The thing I dey cook
Wey I put fire (Fire fire burn them)
The thing wey I shoot
E go kill Goliath (Liath liath falling) The people wey talk no
Go still say yes
So I do the action
Then I say less
Cause I know can't afford to fall
One day
One day
One day they go know
One day
One day
One day e go show
One day
One day
One day they go know One day
One day
One day e go show
Updatе gallant life no balance
Condition make crayfish bеnd
Like e wan kpalash
Owu dey harras
Poverty dey charass
Dem give yawa small room
E turn into palace
Na then I know say e don kalas
My story must change
Make I put in more hours
More grind more finesse and prayers
I need more blessings from the higher powers
Every day now we get congratulatory messages
Dem no see the trajectory
Even Venus wey no dey close to the Sun
My guy e dey hot pass Mercury
If family and friends no dey feel you
No believe you
Akonuche dey see you
And if life don dey drill you
Na wetin no kill you
E go make you stronger
I see you
Uh my G
The air is clearer
I can see now
I no go bother cause I’m free now
Loving me beyond the flaws
Making my way
Right through it all
Time really healed my pain
One day
One day
One day they go know
One day
One day
One day e go show
One day
One day
One day
One day
One day
One day
One day
One day
Condition
No condition permanent
Condition
No condition permanent
Condition
I'm looking at my brighter day
No condition permanent
Condition
No condition permanent
Somethings are not allowed
I don dey on alert
E no mean say I dey rush
The thing I dey cook
Wey I put fire (Fire fire burn them)
The thing wey I shoot
E go kill Goliath (Liath liath falling) The people wey talk no
Go still say yes
So I do the action
Then I say less
Cause I know can't afford to fall
One day
One day
One day they go know
One day
One day
One day e go show
One day
One day
One day they go know One day
One day
One day e go show
Updatе gallant life no balance
Condition make crayfish bеnd
Like e wan kpalash
Owu dey harras
Poverty dey charass
Dem give yawa small room
E turn into palace
Na then I know say e don kalas
My story must change
Make I put in more hours
More grind more finesse and prayers
I need more blessings from the higher powers
Every day now we get congratulatory messages
Dem no see the trajectory
Even Venus wey no dey close to the Sun
My guy e dey hot pass Mercury
If family and friends no dey feel you
No believe you
Akonuche dey see you
And if life don dey drill you
Na wetin no kill you
E go make you stronger
I see you
Uh my G
The air is clearer
I can see now
I no go bother cause I’m free now
Loving me beyond the flaws
Making my way
Right through it all
Time really healed my pain
One day
One day
One day they go know
One day
One day
One day e go show
One day
One day
One day
One day
One day
One day
One day
One day
Condition
No condition permanent
Condition
No condition permanent
Condition
I'm looking at my brighter day
No condition permanent
Condition
No condition permanent
- Someone
- Balance Am
- Your Loss
- Unto You
- Egwu
- Apple
- Ego Oyibo
- Lifetime Love
- Not Your Daddy
- Man Not God
Altri testi di Chike
Chike-Ezekpeazu Osebuka, Olamide Adedeji, Peace Amaefula
Lyrics © CTSO MUSIC
Lyrics powered by LyricFind
Testi Chike
Lyrics © CTSO MUSIC
Lyrics powered by LyricFind
- Testi Ultimo
- Testi Pinguini Tattici Nucleari
- Testi Vasco Rossi
- Testi Jovanotti
- Testi Marco Mengoni
- Testi Lucio Battisti
- Testi Tiziano Ferro
- Testi Cesare Cremonini
- Testi Gazzelle
- Testi BLANCO
