- Tiwa Savage
- >
- Celia
- >
- Koroba
Testo Koroba
Testo Koroba
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o? We go blow am like trumpet
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something
He say darling I'm watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o? We go blow am like trumpet
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something
He say darling I'm watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something
- Attention
- Baby Mo
- Eminando
- Shout Out
- Dangerous Love
- Folarin
- Ife Wa Gbona
- Thank You
- Love Me (3x)
- Kele Kele Love
Altri testi di Tiwa Savage
Michael Hunter, Michael Ovie Ikaka, Michael Segun Ajayi, Tiwa Savage
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, EMPIRE PUBLISHING
Lyrics powered by LyricFind
Testi di Tiwa Savage
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, EMPIRE PUBLISHING
Lyrics powered by LyricFind
- Testi Ultimo
- Testi Pinguini Tattici Nucleari
- Testi Vasco Rossi
- Testi Jovanotti
- Testi Marco Mengoni
- Testi Lucio Battisti
- Testi Tiziano Ferro
- Testi Cesare Cremonini
- Testi Gazzelle
- Testi BLANCO
