- CKay
- >
- Sad Romance
- >
- Come Close
Testo Come Close
Testo Come Close
I see (I see)
Not many things excite me but you excite me
In real life, you look like you look on IG
Your body cause e go slow, cause e go slow
If I give you my love girl you gon, "one more, time"
My lover (My lover)
Say di ting wey dey do, make we keep am undercover
Oh girl it's me and you, me and you tonight Oh baby, me and you, me and you tonight, oh-oh-oh-oh
"Sad Romance," girl let me rock your body from Naija to France oh-oh
Say you got e boyfriend you no be my concern yeah
Say you got e boyfriend you no be my concern oh-oh-oh
Oh, oh-oh come close make I hold some ting oh
Baby, come close make I hold some ting oh
Me I dey like that kind ting oh
Come close make I hold some ting oh
This not only feels like Jazz
I love you so tey you tear my eyes (Tear my eyes)
I think about you every time (Every time)
Now only your matter dey be mine
Murder on my mind (Murder on my mind) A bitch can fucking try (I got murder on my mind)
I'm super excessive I can't help it
Even if I try it oh, oh-oh-oh

Come close make I hole some ting oh

Chukwuka Ekweani, Raymond Inana, Sarah Oyinkansola
Lyrics © Universal Music Publishing Group, Sentric Music
Lyrics powered by LyricFind
Testi CKay
Lyrics © Universal Music Publishing Group, Sentric Music
Lyrics powered by LyricFind
- Testi Ultimo
- Testi Pinguini Tattici Nucleari
- Testi Vasco Rossi
- Testi Jovanotti
- Testi Marco Mengoni
- Testi Lucio Battisti
- Testi Tiziano Ferro
- Testi Cesare Cremonini
- Testi Gazzelle
- Testi BLANCO