Testo You Dey Spit Sha

Testo You Dey Spit Sha

Eh, eh
It's Paper, Boi
Yeah, Erigga you dey spit sha
Mhen it's sick sha
This your beat sha
Mhen na hit sha
No dey form girl, take a pic sha
Celebrity but I dey the street sha

Am just rich, am [?] boutique sha
See your front, see your back, see your hip sha
See as you frosh, hope you no dey bleach sha
She say she love me, una dey quit sha
Na better bread I get no be chin-chin
She dey laugh as we two dey exchange pin
Warri boy she dey trip for my pidgin
But later for my room I swear she go pick-pin
See me I come from the South-side oh
And I no scatter the outside oh
I be party damager for inside oh

You chop my pick put for Benin side oh
Me I no like no delay
If I must yarn they must to pay
And when I dey go dem dey open
All the guys and the girls them dey throway
Yeah, eh, eh
Adúpe lo wo Olorun eh
Eh, we get plenty money eh
Adúpe lo wo Olurun eh
Adúpe lo wo Olurun eh
She wan enjoy me, how you take know?
I dey scatter the purse and window
Instagram pic she dey like am
If i follow back, na to pipe am
Erigga you ehn, womanizer
Na you know manager, organizer
I don pump her tire, forkornizer
You fuck her nice everyday, I fuck her nicer
Common [?] omo la fun love eh
Bring better money come, she go drop skirt
If you like smoke am, e no strong guy
E no dey vibe you, how you take run guy? Eh
See me I come from the South-side oh
And I no scatter the outside oh
I be party damager for inside oh
You chop my pick put for Benin side oh
Me I no like no delay
If I must yarn they must to pay
Anywhere that I go dem dey open
All the guys and the girls them dey throway
Yeah, eh, eh
Adúpe lo wo Olorun eh
Eh, we get plenty money eh
Adúpe lo wo Olurun eh
Adúpe lo wo Olurun eh
NBC just dey para, oya banned am
I no care so far area dey bang am
Underground I too bad for the zanga
You no reach shooter just check my shalanga
Like Rihanna this babe sabi work, work
Never put am her leg don dey shock, shock
I dey feel her punmo wey dey under her pant
Make we go Warri, go any country you like!
(The president would not like this)
Am just a small boy with a big God
Making it is not really a big job
Bring your CD plate come make I serve you
Erigga I dey fill up the venue
Dey there dey judge I don blow go
PBG new money see the logo
Rich slow man when they see am
The money dey come I dey feel am die
See me I come from the South-side oh
And I no scatter the outside oh
I be party damager for inside oh
You chop my pick put for Benin side oh
Me I no like no delay
If I must yarn they must to pay
And when I dey go dem dey open
All the guys and the girls them dey throway
Yeah, eh, eh
Adúpe lo wo Olorun eh
Eh, we get plenty money eh
Adúpe lo wo Olurun eh
Adúpe lo wo Olurun eh
Adúpe lo wo Olurun eh
Adúpe lo wo Olorun eh
Yeah, woah
S to the K
Erigga baba
Southside Northside connection
Testi Erigga