Testo On Form

Testo On Form

Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession

Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

If I hear, if I hear say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we be loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri

Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, ero
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

I no dey too quick to talk, oh, oh
No dey talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
And they not see me at all
No trust my low na thief with my shalo, oh, oh
My jajeli e no stop, oh, oh, oh
This e nostril won't shame me
Story of my life

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form
Testi Burna Boy